Ebola: Dem Don Quarantine Nigerian Troops For Liberia - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 10 October 2014

Ebola: Dem Don Quarantine Nigerian Troops For Liberia

 

About 1300 Nigerian army wey dey for Liberia don dey quarantined after one sudanese man wey visit their camp during Eid-el-Fitri die of Ebola Virus.


Na one of the Oga of the Nigerian Army Medical Corps, Major-General Obashina Ogunbiyi talk dis one for Abuja yesterday.

Dem sey the Sudaneses Muslim man come for the camp to lead the soldiers for prayer but after na him him come begin to show signs of the virus before him come die.

Olorun biko make this thing no enter naija again oo. meanwhile we pray se none of the soldiers carry am oo.

No comments:

Post a Comment