As Una No like My Other Campaign Poster, Oya See This One- Tony Tetuila - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday 30 September 2014

As Una No like My Other Campaign Poster, Oya See This One- Tony Tetuila


When musician turned businessman, Tony Tetuila release him campaign poster some few days ago, many people abuse am sey why him go use him coloured hair dey campaign.

Anyways him don release another campaign poster now and this time around, him cover the hair.  So make una relax, leave wetin dem write for motor, enter  motor.

No comments:

Post a Comment