Original Gobe: Top Military Officer Don Catch Him Wife Red Handed With Pastor - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Saturday 5 April 2014

Original Gobe: Top Military Officer Don Catch Him Wife Red Handed With Pastor


One of the Oga Kpatata for Army don catch one senior pastor wey name na Pastor John Simon.

Pastor Simon na the general overseer of Maximum Deliverance Church. dem sey the oga army don they suspect the two together since until him come catch dem korokoro dey knack akpako.

One day one day monkey go go market, e no go return. shame!

More Foto...

No comments:

Post a Comment