Nollywood Pregnancy: Congats To Uche Jombo and Mercy Johnson - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Wednesday 9 April 2014

Nollywood Pregnancy: Congats To Uche Jombo and Mercy Johnson






This na very wonderful time for two of we actress, Uche Jombo and Mercy Johnson. Two of them don get belle. While Mercy Johnson and her husband they expect baby no 2, Uche and her American husband dey expect their first pikin.


So sweet! Una congratulations.

No comments:

Post a Comment