Oscar Pistorius Wan Sell The House Where Him Kill Him Girlfriend - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday 20 March 2014

Oscar Pistorius Wan Sell The House Where Him Kill Him Girlfriend



Oscar Pistorius's lawyer don reveal today sey, the paralympian wan sell the house which him allegedly kill him girlfriend Reeva Steenkamp, to help am raise money to foot him legal fees wey don take style style dey mature since dem begin him trial.

Una no sey since wey this issue start, all the people wey been dey use am for advert don run awya from am.

No comments:

Post a Comment