Lol! Zaaki Azzay Sey Him Go Donate 10,000 Torchlighst To Nigerian Police - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 7 March 2014

Lol! Zaaki Azzay Sey Him Go Donate 10,000 Torchlighst To Nigerian Police


I Know know why I dey laugh, but anyway Benue State born artiste Zaaki sey him wan go into Torch Light Business and him don promise sey as part of him corporate social responsibility, him go donate 10,000 touchlights to we Olopa.
I dey laugh, but I no just know why. but I wan ask, se we Olopa dem no go sell this tourchlights make money. lolz

No comments:

Post a Comment