Check Out Most Expensive Puppy Dog Wey Cost N320m - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday 21 March 2014

Check Out Most Expensive Puppy Dog Wey Cost N320m



Dem don sell this Tibetan mastiff puppy for China for almost 2 million dollars (N320m).

Na one property developer for China buy am for 12 million yuan (1.9 million dollars).

Na wa! Se dis one no be misplacement of priority?

No comments:

Post a Comment