Dem Don Sentence Akolade Arowolo To Death For Killing Him Banker Wife - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday, 21 February 2014

Dem Don Sentence Akolade Arowolo To Death For Killing Him Banker Wife


Three years after him kill him banker wife Titilayo, with knife and dagger, Justice Lateefa Okunnu of Ikeja High Court don sentence Akolade Arowolo to death.

Una go remember sey, him don always deny sey na him kill him wife, sey na she kill herself.

Meanwhile some people dey argue sey death penalty too much, I come dey ask, wetin dey do person wey kill person.



No comments:

Post a Comment