The only son of ace sports journalists Aisha Falode no die for car accident as bloggers take report before, according to new report, na one Arab guy push am from 17 storey building for Dubai where him dey study.
The Dubai police never still find the guy wey do am sha. what a pity. na wa! the way dem just dey kill Nigerian students abroad! I fear o!
No comments:
Post a Comment