Airtel Nigeria Fit Fold Up As Dem Don Broke - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Monday, 24 February 2014

Airtel Nigeria Fit Fold Up As Dem Don Broke


Dis no be good time for telecommunication company, Airtel Nigeria as 16 banks for separate affidavits wey dem file for Lagos State high court don show sey the company don broke.
For the affidavits, Airtel assets small pass the liabilities. while them get total cash of N131 million as at February 5, the affidavit show sey the company debt reach N51,176,606,896.90.
Na wa o, na him I fit talk sha.

No comments:

Post a Comment