Abuja Court Don Reject Sanusi Bid To Reverse Suspension - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Thursday 27 February 2014

Abuja Court Don Reject Sanusi Bid To Reverse Suspension


The Federal High Court wey dey Abuja don reject Sanusi Lamido Sanusi bid sey make dem re-instore am as CBN governor.

The judge wey preside talk sey, e dey unsafe for the current preliminary stage of the case, for the court to grant am the request when dem never hear defendants. 

So him come adjourn the case to March 12 for further hearing.

No comments:

Post a Comment