Una wan Know where Gay People Dey Always Hang Out For Lagos? Watch This video - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Tuesday, 21 January 2014

Una wan Know where Gay People Dey Always Hang Out For Lagos? Watch This video

CNN's Vladimir Duthiers don interview one human rights activist and openly gay Nigerian woman. for the interview dem show  where Nigerian LGBTs dey hang out for Lagos.

Make una watch...

No comments:

Post a Comment