She Na Bread Be Dis Abi P***k? - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Saturday, 11 January 2014

She Na Bread Be Dis Abi P***k?


Who else fit post dis kind picture if no be Tonto/Maheeda/Afrocanday. but na Tonto commit this one. Me come dey ask, wetin be this? she na bread. I no dey see well this days, make una help me confirm

No comments:

Post a Comment