Phyno Don Deny Sey Him Give Him Girlfriend Belle - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Friday, 17 January 2014

Phyno Don Deny Sey Him Give Him Girlfriend Belle

Phyno don deny sey him know Rita, the female singer wey dem sey him give belle, talkless of to give her belle.

make una read him interview with Punch for this paper clip:


No comments:

Post a Comment