Make Una See House Wey Linda Ikeji Build For Her Papa and Mama - Una Welcome to LaaBee Blog

... De #1 Ogbonge Pidgin Blog For All Your Aproko | Fashion | Lifestyle | True life tory

Monday, 23 December 2013

Make Una See House Wey Linda Ikeji Build For Her Papa and Mama


Popular blogger (Aproko Queen) Linda Ikeji don build house for her papa and mama for their hometown for Nkwerre, Imo State, and na five bedroom duplex!

Chai! #Betterpikin.

Make Una See the House




Abeg, I take God beg una, make una  helep me dey read my blog, make me self for build one for my people before I marry (lol)

See Another Photo


No comments:

Post a Comment