Finally, e be like say, Alice, that factory worker wey one Lebanese man beat soo tey her belle comot, go get justice, as we Oga Presido Jonathan, don order say make them make investigation on how e take happen.
Some of this people self sabi use person ooo, upon the chikinli money wey dem dey pay.
Just imagine, no be say Alice money plenty, just chikinli N12k, na him she still loose her belle. Olu gbakwa oku.
Make Una see Rueben Abati Tweets Sha


No comments:
Post a Comment